Subscribe Us

Header Ads

Iyanya & Joeboy “Love and Trust” Lyrics

Iyanya Joeboy Love and Trust Lyrics

Iyanya features Joeboy on the first track of “Love and Trust” EP.

LOVE AND TRUST LYRICS (song written by Iyanya & Joeboy)

Mad ohh
Original

I let bygones be bygones
Cos I no wan use my gun
I thought you were the right one
Oh well I guess I was wrong
You dey always give me stories
But na you wey I dey high like kpoli
And everybody told me
I go dey form agidi eh

Strong head e no good oh
Na only ke dey feel my pain right now
I thought you were here to stay
Had it been I know
Strong head e no good oh
Na only me dey feel my pain right now
I thought you were here to stay (stay)

Na love I love
Na trust I trust,
(Na love I love, na trust I trust, na love I love)

Na love I love
Na trust I trust oh
Na love I love oh
Na trust I trust oh

Na love I love
Na trust I trust
But e land me for canal
Do my head like say photo
Na from clap wey dance dey start

Na love I love
Na trust I trust
But e land me for canal
Do my head like say photo
Na from clap wey dance dey start

Wetin I no do for you
Cut off all my girls for you
Got me feeling like fool, I’m confused, is this you?

Wetin I go do for you
Sha bi di bi di du
Sha da da da da da da da
Oh da da da

Strong head e no good oh
Na only ke dey feel my pain right now
I thought you were here to stay
Had it been I know
Strong head e no good oh
Na only me dey feel my pain right now
I thought you were here to stay (stay)

Na love I love
Na trust I trust
(Na love I love, na trust I trust, na love I love)
Na love I love
Na trust I trust oh
Na love I love oh
Na trust I trust oh

The post Iyanya & Joeboy “Love and Trust” Lyrics appeared first on tooXclusive.



from tooXclusive https://ift.tt/oedRWsH
via IFTTT

Post a Comment

0 Comments