Olamide x Phyno – Road 2 Russia “Dem Go Hear Am” Lyrics
Eh eh ehhh, eh eh eh eh ehhh
Eh eh eh eh eh eh eh ehhh
Eh eh eh eh eh ehh
{Pheelz Mr Producer}
Eh, eh ah eh
Dem go chop am today
Even if I dey sleep oh,
I remember where the post e dey
Eh, Eh, eh ah eh {eh ah eh eh eh}
Dem go chop am today {oh ohh}
Even if I dey sleep oh, {eh eh}
I remember where the post e dey
Them gats to chop am, today
We gats to give them, today
We give them leg over, today
Give them Hat trick, today
Fire shot oh, like Rasheed Yekini dey do
Fire shot oh, like Sunday Oliseh dey do
We no retire, today
We go dey fire, today
Paraji the spirit, today
Fall on me oh, today
Fire shot oh, like Oparaji dey do
Die on the line oh, like Oparaji dey do. yeh
*Se se, se se*
Eh, Eh, eh ah eh *eh ah eh eh eh*
Dem go chop am today *oh oh ohh*
Even if I dey sleep oh, *yeh*
I remember where the post e dey
*Eh ah eh eh eh*
Eh, Eh, eh ah eh *eh ah eh eh*
Dem go chop am todsy *oh oh ohh ohh*
Even if I dey sleep oh
I remember where the post e dey
Super Eagles, e dey
Spread the wings oh, e dey
Show them something oh, today
Yokad the net oh, today
We must to show them, something wey them never see
Them go hear am oh, something wey them never hear
Chai, Alex Iwobi, e dey
Victor Moses, e dey
Muhammed Onye Ball oh, e dey
Mikel Obi, e dey
See, when them enter oh, ah ah other teams lugana
Them want to try us oh, ah ah obanje gaba
*Se se, se se*
Eh, Eh, eh ah eh *eh ah eh eh eh*
Them go chop am today *oh oh ohh*
Even if I dey sleep oh, *yeh*
I remember where the post e dey
*Eh ah eh eh eh*
Eh, Eh, eh ah eh *eh ah eh eh*
Dem go chop am today *oh oh ohh ohh*
Even if I dey sleep oh *seh*
I remember where the post e dey *chai*
Haitayo dey here?, e dey!
Amachi dey here?, e dey!
Kochile dey here?, e dey e dey e dey e dey!
Chai, Shetins Obiafu, e dey!
The boys e bia ball, e dey!
Nigeria dey here?, e dey e dey e dey e dey!
Chai, Ighalo gba shot, e dey!
Defense padabo, e dey!
Attack e wesi, e dey e dey e dey e dey e dey!
Seh, chai, e dey; seh, e dey
Iheanacho nanu- e dey e dey e dey e dey e dey!
Ohazi nanu, e dey e dey e dey!
Coach Rohr, Ale bia Zuper Eagle,
Ale bia mu, aLe bia mu
Ale bia mu, ale bi
Russia 2018, se mu chinsu Walai!
Se mu chinsuuuu
The post [Lyrics] Olamide x Phyno – Road To Russia 2018 “Dem Go Hear Am” appeared first on tooXclusive.
from tooXclusive https://ift.tt/gcUHBEW
via IFTTT
0 Comments